0:00/???
  1. Today

From the recordings Today and Today

Lyrics

Aaah Aaah Aaah Aaah

VERSE 1:
No matter wetin dey my head
Nothing fit stop me
Nothing fit stop me
Stop me from getting up my bed
To go look for daily bread
Oh Lord, I’m asking for your strength
God, make you help me
God, make you bless me
Cause my family dey my head
Protect me as I step out today

CHORUS:
As I go out today
Oh Lord, I’m asking for your strength
God, make you bless me today
I know say miracle no dey tire you
Anything I put my hand today
Baba God make e turn for my good
I know I’m not perfect
I know I be sinner
But nothing wey you no fit turn around

VERSE 2:
If you see me happy
Make you leave me alone
And if you see me dancing
In the middle of the road
Na God dey play drum
For me to dance
That’s why I’m dancing
Awilo Longomba
I stay lowkey about my hustle
But soon my results
Will do all the talking

CHORUS:
As I go out today
Oh Lord, I’m asking for your strength
God, make you bless me today
I know say miracle no dey tire you
Anything I put my hand today
Baba God make e turn for my good
I know I’m not perfect
I know I be sinner
But nothing wey you no fit turn around

VERSE 3:
Today ooooo
Today na today ooooo
Today ooooo
I go get my blessings today ooooo

CHORUS:
As I go out today
Oh Lord, I’m asking for your strength
God, make you bless me today
I know say miracle no dey tire you
Anything I put my hand today
Baba God make e turn for my good
I know I’m not perfect
I know I be sinner
But nothing wey you no fit turn around