From the recording No Luck, Just God
“Ulong” is an energetic Afrobeat party anthem that captures the essence of joy and celebration. With its catchy refrain, “Owenbe party hina efop, Ulong everywhere,” it ignites the soul as smoke fills the room and the party heats up. This song invites listeners to let loose and embrace life’s vibrant moments. Its infectious rhythm and lyrics reflect Reckon’s cultural pride and passion for bringing people together through music.
Lyrics
Verse:
No be everybody
Wey kneel down dey pray
Some dey kneel down to propose
Some dey pick something
From the ground
Some dey do the doooooo
Some dey tie their shoes to run
Some dey tie their shoes to dance
Everybody get their own problem
Chorus:
Owenbe party hina efop
Owenbe party hina efop
Owenbe party hina efop
Ulong everywhere
Aneba bina afele bum shot
Aneba bina afele bum shot
Aneba bina afele bum shot
Ulong everywhere
Verse:
Rain don stop, clouds don clear
Sunshine returns, Oh no
For wetin God dey do for me
I no fit calculate
And he made me so strong
That no one can penetrate
They call me odogwu
But my real guys call me elon musk
Chorus:
Owenbe party hina efop
Owenbe party hina efop
Owenbe party hina efop
Ulong everywhere
Aneba bina afele bum shot
(Money for hand, back for ground)
Aneba bina afele bum shot
(No love out here)
Aneba bina afele bum shot
(I just want to party)
Ulong everywhere
(Ulong everywhere)
Verse:
Don’t let me dance, no
Cause if I start to dey dance
I go scatter everywhere
The kind happiness
Wey dey for my heart
E dey sweet my body
E dey sweet my body
E dey sweet my body
E dey sweet my body
E dey sweet me for body
E dey sweet my body
E dey sweet me for body, yeah
Chorus:
Owenbe party hina efop
(When african woman dance)
Owenbe party hina efop
(She go dance the fire dance)
Owenbe party hina efop
Ulong everywhere
Aneba bina afele bum shot
(Oh oh oh oh)
Aneba bina afele bum shot
Aneba bina afele bum shot
Ulong everywhere
